Mr Johns – In Trouble.mp3 | Free download on 9jaflix.net
Single

Mr Johns – In Trouble.mp3 | Free download on 9jaflix.net

2024 · 🎵 Audio Ready
0 plays
0 likes
Lyrics not available for this track.

Listen and Download Here

4 MB

Trouble
Fly away

I de Hustle,
Dey call you,
In trouble,
In Rumble,
You dey Answer,
You gave me the fame
You tell me to do,
I no go hesitate
In darkest of times,
I dey try meditate. ohhhnow

God in heaven,
Bless this my lane,
I know that the enemies
Dey chase me in vain.
If I carry you enter the place,
I Believe sey you no fit to fail me.

CHORUS
Call Him in trouble
I de call Him in trouble
So call him in trouble… (4x)

Verse 2
If I dey for back, you in front
Me I never fear, I de try to respawn
Me I no fit to fall
Everything wey you give me,
I dey try return…
God abegi bless this my work
Make my struggles ,
No turn to be fun,
Me I no wan
Fall into ditch of worms,
Abeg help me I plea….

Release Date
2024
Artist
Release Type
Single
Total Plays
0
Total Likes
0
Published
Dec 30, 2024

🎵 Stream Without Ads

Upgrade to Premium for unlimited, ad-free listening in ultra-high quality.

Upgrade Now

Queue

Now Playing
Up Next
Queue is empty.
Play a track to start.