Fly Away Album by Mr Johns || Free download on 9jaflix.net

Listen and Download Here

  • 1. Happiness Drill.mp3

2 MB

  • 2. Run Am For Me Drill.mp3

4 MB

  • 3. Loneliness Drill.mp3

4 MB

Loneliness
Johnboy Here fly away,

Verse 1

Loneliness e wan kill me,
God in heaven, I know sey you de see me,
My family wants to leave me,
Cause they think,
Mr Johns is straying.

Buh the don’t know,
I’m trying to make (much) funds
Me I no wan poor.(2x).
God come God come

Verse 2

You know that many things are coming my way,
Buh as I no get money,
Nah for mid I wake
oh my God,
me I no want to fake it again
it’s my age.

  • 4. In Trouble.mp3

4 MB

In Trouble
Fly away

I de Hustle,
Dey call you,
In trouble,
In Rumble,
You dey Answer,
You gave me the fame
You tell me to do,
I no go hesitate
In darkest of times,
I dey try meditate. ohhhnow

God in heaven,
Bless this my lane,
I know that the enemies
Dey chase me in vain.
If I carry you enter the place,
I Believe sey you no fit to fail me.

CHORUS
Call Him in trouble
I de call Him in trouble
So call him in trouble… (4x)

Verse 2
If I dey for back, you in front
Me I never fear, I de try to respawn
Me I no fit to fall
Everything wey you give me,
I dey try return…
God abegi bless this my work
Make my struggles ,
No turn to be fun,
Me I no wan
Fall into ditch of worms,
Abeg help me I plea….

  • 5. Win Drill.mp3

4 MB

Win
Johnboy Here flying away

Tell me the reason why you said,
I can not win,
When my mama and my papa
Just de win…
Why you de make me feel like
Am not a being at all.

Give me 3 reasons
Why I no go win, this Season
After last year meeting,
You said you will kill the beati
I tell you leave the kitchen,
Let us do the skubirubi
You tell me sey You no like to see me lose
You say you no want make I lose (2x)

Verse 2
I love to win,
Me I will never ever lose,
Cause I know that I have right
To choose,
I know my papa, my mama, my sisters,
My cousins and my friends

Tell me the reason why you said,
I can not win,
When my mama and my papa
Just de win…
Why you de make me feel like
Am not a being at all.

Give me 3 reasons
Why I no go win, this Season
After last year meeting,
You said you will kill the beati
I tell you leave the kitchen,
Let us do the skubirubi
You tell me sey You no like to see me lose.

  • 6. Kiss.mp3

4 MB

Kiss
Johnboy here

Verse 1

7days I de call you from home
I wanted you to know,
That I was alone
When I try to explain things to you,
You dey give reasons
why you go leave me
And that makes me feel am not enough.

Now I don enter party,
I call you Maryjane, make you come keep me company,
You called me “Mr Johnny”,
Your longer interested in calling me baby,
God for heaven been hear it,
He come send down one Angel,
Her name nah Miss Grace,
So I told her, “My Baby”
if you give me one chance ,
I no go ever fall your hands.

CHORUS
If you give me one time
And I go kiss am 10,
Oh my girl I go kiss am 10,
I promise you I go do you well,
Oh my girl I go do you well {2×}

Verse 2

Marriage is our calling,
Shey you dey hear me,
At all , At all e no be capping,
Me I want to F it
That girl wey break my heart
Now she is calling,

They thing I wanna let you know,
Is that very very very soon,
I know that I will make it
God in heaven ‘s watching,
God is showering His blessings
Abeg shower it on me

Now I don enter party,
I call you Maryjane, make you come keep me company,
You called me “Mr Johnny”,
Your longer interested in calling me baby,
God for heaven been hear it,
He come send down one Angel,
Her name nah Miss Grace,
So I told her, “My Baby”
if you give me one chance ,
I no go ever fall your hands.

CHORUS
If you give me one time
And I go kiss am 10,
Oh my girl I go kiss am 10,
I promise you I go do you well,
Oh my girl I go do you well {4×}

Vamping flying away

  • 7. FINE GRACE.mp3

3 MB

Fine Grace
Johnboy Here fly away

Verse 1
Miss Grace is you I Love
Miss Grace is you I need
Everytime wey I no get something to do
I just de think of you

Abeg no gree me fall,
I want to be with you,
Everytime I have some sessions to do
I just de talk of you

Come baby, make we gum body,
I need all of you
To be all for me
You know, I fit come for you,
when you call for me
I want stay with you,
I wan live with you for live

CHORUS
You be fine grace oh
I know fit craze ohh,
Only this your body fit to make me
No regret oh,
My name is John oh,
Your name nah Grace oh
Oya enter the Google,
You Fit to trace oh girl.

Verse 2
I will spend my money on you,
Sacrifice my studies for you,
Call my Mummy for you,
Make she know why am falling for you.

Come baby, make we gum body,
I need all of you
To be all for me

CHORUS B
Oya come to me my baby,
Come stay with me my darling
I will give you all you want,
I will give you all you need,

Anytime you need me baby,
make you call me on the phone
I will give you all you want.
I will give you all you need
for Life.
CHORUS
You be fine grace oh
I know fit craze ohh,
Only this your body fit to make me
No regret oh,
My name is John oh,
Your name nah Grace oh
Oya enter the Google I know that den,
You go Fit trace oh girl.

  • 8. Age.mp3

4 MB

Age
Johnboy Here fly away,

verse 1

I know sey when I de younger
I never know how to shayio
I never thought I will shayio
buh right now me am holding the shayio

I know nah God wey de guide
Every Monday to Friday oh
I wan de sing like, Miss Lade ohh
To God I sing for on Sunday ohh

Oh Baba God , shine dis your glory,
Shey nah me and you know sey me I be novice,
Make people no call me a NOOBIE
Next year me I want to be a bossy e

Nah just talk , I just talky
Make the devil, no Mark my words ei
Baba God come guide me with money
Course me I want to flexi my babe, flexi my babe.

CHORUS
I want dis money
sheybi AGE nah number ahh (2x)

Verse 2
Very soon I know sey me I go buy Venza
Gradually me I buy my house,
Emeka my G, Bought just one
Buh I will make sure, I buy 10 times

Cus I carry my cross,
Fall on the road,
Stand up again and pursue this my goal,
I wan make more than more,
Calling my mom,
To come and spend year in this my home.

Oh Baba God shine dis your glory,
shey nah me and you know I be novice,
make people no call me a NOOBIE…..

CHORUS
I want dis money,
sheybi AGE nah number ahh

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top